Pages

27 Oct 2015

Dj Consequence Feat Ketchup - She Like (With Lyrics)

DJ Consequence is back. After serving us with his “Traffic Jam” summer Mixtape, the “Turn Table Mash Up King” collaborates with Afro-dancehall sensation “Ketchup” on this brand new tune titled “She Like
 
She Like” by Quiloxs’ Resident DeeJay had the famous Sarz production with mixing and mastering touches by BigFootInYourFace, brings to your ears a blend of the Dancehall bounce that is guaranteed to make you move by soft smooth vocal delivery from Ketchup. This promises to be a turn table friendly number in the clubs.

DOWNLOAD AUDIO

LYRICS

Sarz On The Beat
VIBEZ machine
Dj consequence
Pull up DI tune
Pull up the tune



Verse 1
Alright Now

Shake UR sexy body no dey complain
EH !
The lies wey U telling me no wanting
EH!
Sweeter than the banana and plantain
EH!
Ketchup Pon Di chips & mi I say say
Why u always in a rush
EH!
Why u always tempting to touch

The riddim jus dey make you to dey blush
EH!
Baby girl you always in a rush now



See some people wan to go diaaa
But U know SEY U no go diaaa
She say she wan to go diaaa
But you know SEY you no go diaaaa

You Know sey you be bag girl
See what a bad man doooo bad man doooo
You know sey you be bad girl
Oya See what a bad man doooo

Chorus
She say po x6

She wan to go diaaa
Po x6
She like to go diaaa

Verse 2

The RIDDIM gat U movin like a junkie
EH!
Jump on ma banana like a monkey
EH!
Gimi little loving with ur back yeh
EH!
Ketchup Pon Di chips so
I'm I say sayyyyyy
Dancing with no reason in the sun
Pretty little girl now where U from
Jump on my banana like a monkey
See The RIDDIM got U moving like a junkie


See some people wan to go diaaa
But U know SEY U no go diaaa
She say she wan to go diaaa
But you know SEY you no go diaaaa

You Know sey you be bag girl
See what a bad man doooo bad man doooo
You know sey you be bad girl
Oya See what a bad man doooo


Chorus
She say po x6

She wan to go diaaa
Po x6
She like to go diaaa

Bridge

I'm a bad boy from uptown
This crazy live she say me gat
Ketchup Pon DI chips dem at call me
This crazy love she say me gat


Chant

Consequence
You know sey you ah bad man
You no wan Gimi money finding pikni dem
Awhooooo

Drop the base like a bomboklat
Gun shot Puo puo puo puo
Turn it  up
Ehhhhh
Where DI big men
Listen to the big men

Bigfoot in your face

Outro
Consequence sound DI big tin yeh
Ketchup Pon DI chips yeh
Consequence sound the big ting yeh
Ketchup Pon DI chips yeh
X2

Choose Language

↑ Google Translator